Don't be too fast Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
When Gods blessings
Stop to stress you
Start to d teach you,
Soo many lessons
People's love are getting very cold And People's heart are getting very wicked
No weapon
Fashioned against me
From my enemies
Shall ever eh prosper
Shey for my life
Na God de do
Evidence Dey ooooh
If money don come
Dem go like me
If money no come
Dem nogo Like me
If fame don come
Dem go know me ooo
If for say I fuckup
Dem for don yab me
If Nobe for God
Dem for don kpai me
If nobe for favour weh follow
Me Oohhh
Obinigwe o
Yawa Dey ohh
Ezeligwe o
Yawa de o
Chukwu binigwe o
Yawa de oo
Come through
Obinigwe o
Yawa Dey oh
Ezeligwe o yawa Dey oh
Chukwu binigwe o
Yawa Dey oh
Come through uh uh uh
Hold on don't be too fast
If na your time
Eh go come come come come come
Hold on don't be too fast
If Nobe your time
You go run run run run run
Hold on don't be too fast
If na your time
Eh go come come come come come
Hold on don't be too fast
If Nobe you're time
You go run run run run run
God is sugar than Pepsi
Sugar than honey
Sugar than juice
Sugar than kosh
Sugar than lonely
Sugar than conji
Sugar than kush
Sugar than kposhh
Naija fit no favor you,
Mama fit de pray for you
Aunty fit no sub for you
Uncle fit no gbadu you
When it's your time
Eh go favour you
When it's your time
Eh go favor you
When it's your time
Eh go favor you
When it's your time eh go
But money don kpa mu
Money don do me
Money don kpa mu mkpa Ebea ah
But I nogo fit let am
Eh no fit blind me
Eh no fit kpai me eiiwaa
Obinigwe o
Yawa Dey ohh
Ezeligwe o
Yawa de o
Chukwu binigwe o
Yawa de oo
Come through
Obinigwe o
Yawa Dey oh
Ezeligwe o yawa Dey oh
Chukwu binigwe o
Yawa Dey oh
Come through uh uh uh
Hold on don't be too fast
If na your time
Eh go come come come come come
Hold on don't be too fast
If Nobe your time
You go run run run run run
Hold on don't be too fast
If na your time
Eh go come come come come come
Hold on don't be too fast
If Nobe you're time
You go run run run run run