You Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
You - Ak Cortana
...
Ak
Ama I nor dey get you sef
Don’t leave me and go
See I nor dey like no girl apart from you o
Even if I die sef, I wan’ go with you
I wan’ give you my love
I dey for you ow
Baby take my heart
Ama I nor dey get you sef
Don’t leave me and go
See I nor dey like no girl apart from you o
Even if I die sef, I wan’ go with you
I wan’ give you my love
I dey for you ow
Baby take my heart
If I need love, only you girl wey I go choose
Tell me if I’m wrong
Omoh don’t play me for a fool
She said boy don’t break my heart
I tell her girl I won’t do like that
Ko so o
3ye woa na me p3 o
She said boy don’t you play me for a fool
Tell me if I’m wrong, Ama I wan’ take you to the moon
She said boy don’t break my heart
I tell her girl I won’t do like that
Ko so o
3ye woa na me p3 o
Ama I nor dey get you sef
Don’t leave me and go
See I nor dey like no girl apart from you o
Even if I die sef, I wan’ go with you
I wan’ give you my love
I dey for you ow
Baby take my heart
Ama I nor dey get you sef
Don’t leave me and go
See I nor dey like no girl apart from you o
Even if I die sef, I wan’ go with you
I wan’ give you my love
I dey for you ow
Baby take my heart