Che Che Che Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh my sugar baby you dey sweet oh
You dey high me ohhh, you dey do me
che che che
Oh omumangye darling come enjoy me oh
Make i give you more, you dey do me che che che
Pretty girl make you twist and wind
Twerk for ma body make i touch your behind
Give it to me baby make i do you lika che che che che me go bos ya mind
Sweety gyal make i shift ya womb
Ma money na for distract you
Long story short a don craze craze craze craze for ya bakaroo
Oh ma sugar baby no dey worry me ohh
A fit give you anything wey you dey wanti yo oh ohh
Ohh mumangye darling no dey run me ohh
If you high with me then a go date ya sister oh oh oh
Oh my sugar baby you dey sweet oh
You dey high me ohhh, you dey do me
che che che
Oh omumangye darling come enjoy me oh
Make i give you more, you dey do me che che che
Don't you know am a superstar
and them a
Screaming when dem see me from afar
So girl me like how you looking at me
Seh me go dey get this your bum bum for free
The way she a doing it make a bad man give her thing she desire and more
So make you wind for my thing like rihana
Make you twerk for my thing wine selecta
Oh ma sugar baby no dey worry me ohh
A fit give you anything wey you dey wanti yo oh ohh
Ohh mumangye darling no dey run me ohh
If you high with me then a go date ya sister oh oh oh
Oh my sugar baby you dey sweet oh
You dey high me ohhh, you dey do me
che che che
Oh omumangye darling come enjoy me oh
Make i give you more, you dey do me che che che