![OTIMKPU](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/19/ab9c7fa201b04e2ea3e24456757149be_464_464.jpg)
OTIMKPU Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Abegg abeg comot for here, comot for here
You be dead guy
We no dey hear wetin you dey yarn abeg
We no dey believe you ( yeah)
We no dey believe you ( Schiino)
We no dey believe you
I no be Otimkpu
I no be Otimkpu ( ehhh), otimkpu
I no be Otimkpu, (ehhh) otimkpu
I no be Otimkpu, (never) otimkpu
I no be Otimkpu, (never) otimkpu
Smoking Mikano like Atiku, Get money o like Tinubu
I no be Otimkpu ( ehhh) otimkpu
I no be Otimkpu, (ehhh) otimkpu
Na everyday na my name dey for article
Make the haters sick put them for hospital
Cause the money don dey rise this is critical
I dey ball on them i no merciful
I no fit dey person section dey techinal
Go dey flash camera for the sparklers
No be lean you dey drink that na Fanta
You be dead guy joh that's standard
I no be Otimkpu , otimkpu,
I no be Otimkpu, (ehhh) otimkpu
I no be Otimkpu, (never) otimkpu
I no be Otimkpu, (never) otimkpu
Smoking Mikano like Atiku, Get money o like Tinubu
I no be Otimkpu ( yeah ) otimkpu, (uhuh)
I no be Otimkpu, (ehhh) otimkpu
I no dey hang around person because they lit
I no dey finish all my money just to show am rich
Tell me when's the last time they made em like this
Get skills and his own money in the biz
Imma lethal shooter i dey hardly ever miss
I no come play, i dey only make hits
Nyem blunt and some henny don't chase it
Gotta make bangers i dey the A list
The work speak for itself bitch just face it
50's 100's got em in my pocket
Bitches love Schiino yeah am like Target
The most sought after in the fucking market
Na why i don laid enough babes like a carpet
My main a baddie her nickname faucet
She fucking with the best, there is no contest
Rockstar chains on with no shet
I no be Otimkpu , otimkpu,
I no be Otimkpu, (Get the fuck outta here), otimkpu
I no be Otimkpu, (It's over) otimkpu
I no be Otimkpu, (never) otimkpu
Smoking Mikano like Atiku( Pussy) Get money o like Tinubu
I no be Otimkpu, otimkpu
I no be Otimkpu, (ehhh) otimkpu