
My Race Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I just put my city on
Ya I be Mak town boy
Hmm
Them go believe
Them go believe
Them no believe us
Oooo
Over sabi
I no be completion
That's an insult
You can feel my style
Astonished
No go confuse am nah lifestyle
Man I come from the zongo
Otazongo
The zongo
The lungu
You no go fit go
Omo back then
Nah danfo
We jump am
With the suffer
We no slow down
Na why them the shout o
Egbami
Nothing wey dem do go stopu me
I just dey my lane the find money
My mama the pray so e sure me
My race o
My race o
My race o
Yeah them no fit run my race o
My race o
My race o
Yeah them no fit run my race o
My race o
My race o
Yeah them no fit run my race o
My race o
My race o
Yeah them no fit run my race with me
I no the do bad agenda
I know some people
Wey the try I go down
Only to Jah I surrender
What's my life
Without your direction
Yes some people acting
Irrational notice some don switch up
Everyday am working hard
Many times I cry with a smile
You can't dim the light of a rising sun
Ooooo oh ah eee
Werey werey say I no get talent
God bless who discover my talent
Transmute boy man am shining
One day I go win Grammy
Ooo ami o
Yea yea ami o
My race o
My race o
My race o
Them no fit run my race o
My race o
My race o
Yeah them no fit run my race o
My race o
My race o
Yeah them no fit run my race o
My race o
My race o
Yeah them no fit run my race with me