![Motivation](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/07/57f86a26e0fc4ae8b7d4ef596ae47730_464_464.jpg)
Motivation Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Me i no be motivational speaker my bro
I just say make I encourage you with some words on code
See my guy you dey try life is not fucking easy
So I say chill for yourself make you follow me reason
Every blessed day in your life you feel like something is missing
Phone dey ring na family dey call, they won throw you billing
You trusted a lot of people they later hurt your feelings
This one na motivation so open your ears make you listen
You don tey for this hustle you no see anything gain
Your guys don give you attitude make you dey your lane
The girl don leave you go the one wey you dey call your main
No lose hope my bro yeah I can feel your pain
Don't look down on yourself
Stop the drugs and all these ref
See you're getting depressed day by day you gotta ginger yourself
E go be like say you no sabi but you sabi
Be careful with all these guys awon padi padi
If money enter you go be all these girls darling darling
I no be phyno baba obago I no fit ladi ladi
We dey learn life on a steady
Lori street latin gba lesson
We outside no be buju bnxn
E waka jeje sheti gbo n' sin
E wo ojumi kosi mercy
Para dey body I'm vexing
Toba mo Hursh you no know person
Ma je kemo ba shey je n' sin
If I ever told you I miss you baby
Girl I lied
Ain't got time for love I'm just focusing on my grind
Me i no be motivational speaker my bro
I just say make I encourage you with some words on code
See my guy you dey try life is not fucking easy
So I say chill for yourself make you follow me reason
Every blessed day in your life you feel like something is missing
Phone dey ring na family dey call, they won throw you billing
You trusted a lot of people they later hurt your feelings
This one na motivation so open your ears make you listen
Patiently waiting for my time oh lord show me a sign
I still dey sip my fanta as I no get money for wine
When I hammer all my real ones go follow me dine
Make e no go tey cause a stitch in time saves nine
Been down for a while now I no see anybody
When the funds come you go dey hear my bloody bloody
Me I go kala anybody
I no fit give you any money
I dey face my sapa lowkey I no disturb anybody
Hustle bro pray to God make dem no see you finish
When the time comes forever we stay winning
No more struggles then everyday we be chilling
In a maserati Ferrari or Lamborghini
Last but not the least I wanna thank God for his mercies
Forever grateful for protection and his blessings
No be by my power or na me he be like pass
I just dey score the goals na him dey supply me the pass