![Everyday](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/06/9b943e6b5f6d49bbb2351d25d43f332c_464_464.jpg)
Everyday Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2024
Lyrics
Everyday !
Time go tell !
Ago yen masoro mehn
Chorus #
Everyday everyday everyday
Kemi sha ti mu owo dale x2
Kemi sha ti dupe dale
I Dey work I Dey pray x2
Kemi mashishe lasan
Tete bamishe baba
E don tey wey I Dey wait
Steadily I Dey work o
Make Ino loose o
I Don try I don call o
Baba Shey you go pick the call
Shey you go pick my call o
Tete pick my call oo
This life na setting ,
Formation logba
You go set your life straight
Make e no go bend
Toba ti lo bend lasan
Dem go pursue you tire !
Everything go be like foga tire
We get men , we get OGs ?
Awon Ogs before IG
We be out here smoking poll
Money matter we Dey reason
Oh oh oh oh oh oh
Everyday everyday
Money matter we Dey reason
Oh oh oh
Everyday everyday
Kemishati mu owo dale
Ori mi ma je she lasan