Øn my grind speed up (Freestyle) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Amakamakayaya pitzi
(Eyeeaa)
Oya put am for your pocket i no
Get time for nonsense steady on
My grind I am upstairs from Now down to sunset oh I go hot Sef o
You no fit use my clay to mold Your way use my soil to grow
Your taste
Na lie na lie e ohh
I pray and fast cast and bind
Enemies come dem fall and die 10 thousand by my side but still Yet dem no bear me
Only jah be my guide only am
Dey run myself na
Why be say I no Dey fear any MTF wey near me Yh
Buyaka buyaka I am ending Things buyaka buyaka rest in
Peace dem no know say me I Dey
Run in peace I Dey run my thing On lonely key
You don't need to be dramatic You know my blessing na Automatic brotherly I swear you
Are capping you are capping you Are capping
Oya put am for your pocket i no Get time for nonsense steady on
My grind I am upstairs from Now down to sunset oh I
Go hot sef o
You no fit use my clay to mold Your way use my soil to grow Your taste
Na lie na lie e ohh
(Eyeeaa)