![This Girl](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/26/61d63e49d87942bba321859951f7fc0e_464_464.jpg)
This Girl Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
This girl
(Uwo oh oh ohh)
(OCC okeosisi
Dope music records again
Yeah)
(Oya shangele shangele
Nwata cumbersome money
Nwa mma egbukwemu
Ojeka pakwamu
Hm hmm)
So I met this girl online
Wey Dey vibe to my music
So I save her number
We Dey chat
We Dey vibe on a low key
Make una hold me
My body Dey feel funky
(My body Dey feel funky)
I no know if she think say I be that
Kind guy wey go fit settle her
Wey go give her money for food
Wey go give her money for wig
I no know if she think say I be that
Kind guy wey go fit settle her
Wey go give her money for food
Wey go give her money for wig
This girl o
This girl o
Wey Dey beg me for food o
Wey Dey beg me for wig o
Carry you go Ngamikpo
This girl o
This girl o
Wey Dey beg me for food o
Wey Dey beg me for wig o
Carry you go Ngamikpo
Ngamikpo ooooo
(Uwo oh ohh)
Ngamikpo ooooo
(Uwo oh ohh)
Ngamikpo ooooo
Oya wait
Stop
Shey na data 500
Abi na rice n'ofe akwu
Bu Ife ga eme gi ka ihafu mu
You are for the street
Baby you are for the street
Are you from Nkanu
Abi you come from oji
Eeh
(Oya shangele shangele
Nwata cumbersome money
Nwa mma egbukwemu
Ojeka pakwamu
Hm hmm)
(Oya shangele shangele
Nwata cumbersome money
Nwa mma egbukwemu
Ojeka pakwamu
Hm hmm)
This girl o
This girl o
Wey Dey beg me for food o
Wey Dey beg me for wig o
Carry you go Ngamikpo
This girl o
This girl o
Wey Dey beg me for food o
Wey Dey beg me for wig o
Carry you go Ngamikpo
Ngamikpo ooooo
(Uwo oh ohh)
Ngamikpo ooooo
(Uwo oh ohh)
Ngamikpo ooooo
(Oya shangele shangele
Nwata cumbersome money
Nwa mma egbukwemu
Ojeka pakwamu
Hm hmm)
(OCC okeosisi
Dope music records again
Yeah)