![Back 2 Sender ft. OC SWITCH](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/25/9dba5aa7f9f14dcfbe6b43a913134b50_464_464.jpg)
Back 2 Sender ft. OC SWITCH Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Come closer
You the one, i
You the one, i
All my life
I've been waiting
For the one, i
Nice to meet ya
Hello sista
Ghetto mister
E be don tey when i wan dey ask you
But your body no wan give me chance
Na money you dey find
I don send
If na love, make we try to conceal it
If your body na the gbedu
Make we jam
Make we jam
Till the morning
Any drink we dey buy
Na martell (tetete oh)
Any pagne we dey pop
Na champagne (pepepe)
Baby girl make you come my way
Baby girl make you come my-
I no go send anybody
Wey wan put asunder
For this our relationship
E no go work i go put asunder
Back 2 sender
If dem wan try am
Back 2 sender
For this love i surrender
Oh-oh ah
Cool evening, 8pm gat you sitting on my leg
The way I love you no one can apprehend
Shey you like as I dey bend you like benz?
Do the love old school I no dey follow trend
Girl we set for life (huh?)
And I'm down to make you my wife (yeah)
Don't care what they say stay by my side
Anywhere, anytime show you off that's right
Shawty hold up (hold up)
Stop moving (yah)
Let's vibe with each other start grooving (grrrah)
Get high with each other start boozing
Make love to each other get cupid
Know you want it too I'm not stupid (huh?)
Be the reggae to your blues that's music (yeah)
Stop saying that I'm high I'm just lucid
Hop in my jet let's fly space movement
I no go send anybody (i no go send send send)
Wey wan put asunder
For this our relationship (i no go send send send)
E no go work i go put asunder
Back 2 sender
If dem wan try am
Back 2 sender
For this love i surrender
Oh-oh ah
Hey yo kay, wadup