
RECCA ft. 2Sec Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Link up with realest
Tell bro I'm coming with hitter,strippers dealer,dealers (come board)
Nobody fit beef we d realers
No forget say- we dy roll with drillers
Two kings from the ends
Running the north with the southern flex
Making it sound like the after sex
I'll smash n pass shay na disrespect
When i no get flex shay you no call my phone
Ten niggas on ten toes many men mount if we need to blow
Shabi na fish roll -dem say be dey silence hoes
Nothing dey sup any which way magaji mount fasho
Ahh mmeya mmm eya mmmeya
Wetin they sup my Nigga we dey high
We dey ighhh
Mme and my kindred steady grinding to see bread
On my ten toes where the money calling is needed
Man been get this man been get that omo na past tense
Look i just wan roll my canadian loud in a german benz(kprr)
Where my juice
Puff and pass make i hit that loud make man start to loose
On a physical format. we go dance to reggae and blues
Refill the cup with juices
We chance the guy we won snooze, we slime the babe weh won loose
From the slums i come you weh no gree work you no go see chop
We de count in bonds, we stand for high way we mount with big guns.
Erujeje de my eyes for the road, man i do like declan rice for the pitch
You know say i de rise like yeast, early morning we de roll canabiz…
Puff it and pass it
Bad energy don't come crashing
Cool vibe we dy vibe since morning
Spin more ties make we lap the settings (mmeyaa mmeya)
We dey high
Dey on Ts as els don turn my belle to liquid
Ahh mmbeya mmm eya mmmbeya
Wetin they sup my Nigga we dey high
We dey ighhh
When i no get flex shay you no call my phone
Ten niggas on ten toes many men mount if we need to blow
Shabi na fish roll -dem say be dy silence holes
Nothing dey sup any which way magaji mount fasho