
Wetin You Do Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2013
Lyrics
See I’ve been around the world but no other girl wey fine reach you
And I’ve seen so many girls but none of dem wey fine pass you
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you wetin you eh
Wetin you do me
Call the lawyer and the judge they can sue me
This love e get as it dey do me
I chop now now but I’m still hungry
Wetin you do me
You are the salt in my life like *
I’m so in love with the way you move
What I wanna tell you is
Girl I go die for you
Baby gilr you know say me I no go lie give you no no
Even if you want me to I buy motor for you girly
Anywhere you want to go I go follow you yeah
Baby baby
See I’ve been around the world but no other girl wey fine reach you
And I’ve seen so many girls but none of dem wey fine pass you
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you wetin you eh eh eh
Wetin you do me hand cuff me infact arrest me
Take me to your house girl address me
You can brain call me or you check me
Wetin you do me serious
Because of you I’m wrapping unserious
Seriously girl I’m serious because
Girl I go die for you
Baby girl you know say me I no go lie give you no no
Even if you want me to I buy motor for you girly
Anywhere you want to go I go follow you yeah
Baby baby
See I’ve been around the world but no other girl wey fine reach you
And I’ve seen so many girls but none of dem wey fine pass you
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you wetin you
Whuoo whuoo Whuoo whuoo
If you dey feel me whu whu if you dey feel me say whu whu yeah
Whuoo whuoo Whuoo whuoo
As you dey feel me eh whu whu yeah
See I’ve been around the world but no other girl wey fine reach you
And I’ve seen so many girls but none of dem wey fine pass you
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you do to me
Wetin you wetin you eh
Nananananananana nananananananana
Yeah she dey kill me o
Sexy selection
(Instrumentals)
--- www.LRCgenerator.com ---