God Abeg Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Ay ay ay ay(Oh popo ne)
Ayyy ay ay (Oh nenepo)
Oh oh oh (Lamba malo fo se)
Over take
Them no fit overtake
Nobody go take my place
When it my time to rain ay ay ay
Say in this life am gonna shine like a star
High high in the sky
Wey nobody fit kee my vibe oo
Ay
Say na time go tell (ay ay)
Me sef go ride in my benz(ay ay)
My story them go want to tell(ay ay)
I no give any 10/10 for life ah ah
Say na time go tell (ay ay)
Me sef go ride in my benz(ay ay)
My story them go want to tell(ay ay)
I no give any 10/10 for life ah ah
Emi hustle loni
Kosi eni tomo ola
Koma si eni tomo ola ah
Emina mafe lola
Emi hustle loni
Kosi eni tomo ola
Koma si eni tomo ola ah
Emina mafe lola
Say them say omo komo
Say i be hooligan
Some say i be podigan
Well bodi ogun ko di ogun bodija kodija
Me i stand on my ten toes and i punch my fears
Say no bad man fit try contest
If them come omo them go collect
Cause moni street OT oya who de be
Say na time go tell (ay ay)
Me sef go ride in my benz(ay ay)
My story them go want to tell(ay ay)
I no give any 10/10 for life ah ah
Emi hustle loni
Kosi eni tomo ola
Koma si eni tomo ola ah
Emina mafe lola
Emi hustle loni
Kosi eni tomo ola
Koma si eni tomo ola ah
Emina mafe lola