Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hoping for the better days

See them no fit run my race

Them no know what girl they face

Your way no fit be my way e

See them no fit try me

See them no fit try me wowowowo

Have been facing my grinding

Have been facing my grinding yeah

See them no fit try see them no fit try me wowowowo

Have been facing my grinding yeah


See me I no Dey beef anybody

Na person wey work go chop o

Focus on your grind and make money

My brother you go soon ball o

If you no get them no go show love

Na when you get them go they show fake love

Make money before you love o

Show me real love no dey show fake love

When I no get una dey chase me

Una talk say I no get money

See me now I'm chilling in my bugatti

Won lelele won le won bati


See them no fit try me

See them no fit try me wowowowo

Have been facing my grinding

Have been facing my grinding yeah

See them no fit try see them no fit try me wowowowo

Have been facing my grinding yeah


You dey find money to oppress your friends

I dey find money to impress my family

You dey find december money

I dey find forever money

See we no dey the same level

Everyone with is own issue

My issue is to make money

More money more money

Nah the matter we still they settle

No go they show say you jaju

Make you try to dey calcu

Me and my nigga we dey huzzle tight

Everyday nah sleepless night

Person wey don get still dey huzzle

So tell me why you no go huzzle


See them no fit try me

See them no fit try me wowowowo

Have been facing my grinding

Have been facing my grinding yeah

See them no fit try see them no fit try me wowowowo

Have been facing my grinding yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status