
Sho Ye ft. GCN Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ajeh Makanaki lomo yen
Iya Ayo losobe, iya ayo losobe
A fine lady with her superman style
And i love her lifestyle
She gat me high I forget to lock tie
Mehn that girl is so bad o
I don't want her to know
That i gat a side chick she knows
If she later knows
she go chop my face like pito
Omo she see me with her best friend
In another car temi ba mi o
Mogbe o
See me with a best friend late night sexing
Temi bami o mo gbe o
Mana zamina mina sho ye
My baby sho ye ?
Mana zamina mina sho ye
My baby sho ye ? (X2)
Say dem call me GCN o
Shoye shoye
Emi gbana o
I get money i no kala o
And if na sowe o na kana o
I take you go i give you gbana o
Or na gba nana o yo yo yo yo
Girl I don't wanna cheat on
My woman but your body is calling
And anytime i no dey with you baby
Feels like the world is over
What you do to me
Me shuck, shuck her and her sister
She say i sabi kamasutra
So we hide house, straight to kalakuta
Vibes on vibes dey e dey sweet
As i dey shuck her
Omo she see me with her best friend
In another car temi ba mi o
Mogbe o
See me with a best friend late night sexing
Temi bami o mo gbe o
Mana zamina mina sho ye
My baby sho ye ?
Mana zamina mina sho ye
My baby sho ye ? (X2)