
L2L Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Girl this your body make me loose control o
This your body e sweet like mango o
Baby no go put me for friendzone o
I still dey think of my ex oh no
So many feeling wey me I still dey feel o
Sometimes I Dey feel subconscious oh no
Wetin dey my mind
Na make I dey sing song
Na make I dey sing song
Shey you go dance along
If I express myself
Shey you go fit to relate o
Shey you go relate o
Shey you go catch my vibe o
I live to learn
I live to grow
I live to grow
Life is so sweet when you get the money
Make you no go dull me when you see me
Sàrè sàrè sàrèwà
Sàrèwà chukwurah
When you discover me
You go know you've been sleeping on me