
Story of a resilent Heart Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Rich man Dey talk talika dey talk say he get idea.
I Dey hussle everyday ojokan Oma daa. olosho wan Dey call me my dear yee yee.
Ko joooo
Moshe irun obinrin Sori Motun shey dada
Mo ya omo buruku Motun ya omo dadaa
I Dey do oshole I Dey chase my bag BABA God Awon aye all of em Dey my back .
I Dey chop my life the way me like ooo
No cross my lane me get sicko
Osi Oda mio ni ka agbako
If you pop ice you go get wacko
Fake love yapa moma keran
Dey on your own koma seyan
Them Dey talk Mio ma ranyan
Bami pe shukura mofe muu oyan
E ku e gbe edaran gbogbo yan ledaran (tin ba blow) gbo yin lekeran (one by one ) oju ti elegan woni bawo ni Ase je gan (wait and see )
Busy body Biko no Dey talk my matter make dem no go carry your Pata
Make you talk shey na me kill your papa ( yeye ahh)
Holy Mary na him born out Father Baba God con be our grandpa my n*** shey you see say no matter .
Dakun je kin mo Nkan tonlo cappri yon
Omo jele osinmi loma nlo crayon
I know be soldier I know Dey shout attention
Owo PALMPAY padi sho ti Sann
I like to Dey dey my Dey
Omo oro you know o dey kampe
Emi lokan Jo bami gbe
Baba tete bami shey
E ku e gbe edaran gbogbo yan ledaran (tin ba blow) gbo yin lekeran (one by one ) oju ti elegan woni bawo ni Ase je gan (wait and see )
Written by: oblackfundz