I DEY ON MY OWN ft. Llil B Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah yeah RizzyNBA.
Ma brother time don goo ooh ..
I see things just Dey hard But pray say make bad belle Pipo No laugh me …Cuhz all The things I do is all on God and I feel my self up to the Top .
Oh Lord your son is great full ,
Shay you see me now I'm The only boy I just stay Focused on everything I do, On everything I do uuuuooohhh.
As time di go
Na so I wise say I the on my own
For my zone
Ya man di falla na ei own
As time di go
Na so I wise say I the on my own
Otorton
Yes I'm Heading to the Troon
Been on my own
Fine comfort inside my zoon
Mahinga most de my room
Spit bars way di hala boom
Baet bad energy with broom
Snap success sotay zoom
High sharp man di look na moon
With one pens for bring my mood
Songbi done di sing na song
Boy most ever shine like sun
Man na mummy's only son
Where I'm from na me be sun
Dance jakaband under sun
Just for get some running coin
From there man most check a join
Mop test wan just pass are join
This life wan show man na film
Na papa God di redeem
eyes done see all Cana tin
Only charging for my skin
Chopbe otan na the thin
Men dem like for shock na skin
Are no de me for that tin
Ma Chana most de my skin
Thinking how I used to Smoke all day but now I'm so Matured too big to fuck your Girl and get her off your hands
Things behind me no go fit Kill me for front , i choose Forward ever and Backwards never hhaa
Em say I no sabi book but all The time I be on ma own…
Em say I over like drugs but No evidence cuhz I made it From drugs to grace . Ahhh