Breanna ft. BiggBobby Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ahh yeahh
O nah nah nah ahh ah
I tell say wait
Na me go tell you to come over
Let's take a ride in my Range Rover
Why you Dey do me like change over
Yeah e yeah
And if you leave me you no say na game over
I do you right if you Shey normal
I go dey love you with all my heart
Oh my darling darling
Oh my sweetie sweetie
My baby
Anything wey you want me I buy for you
And I buy for two
You're my darling darling
Oh my sweetie sweetie
My baby
Anything wey you want me I go buy for you
And I buy for two
She gimme love
She gimme love her body cos e magic
I no go lie my baby cos e traffic
You sabi say joy comes in the morning
She gimme love
She gimme love her body cos e traffic
I no go lie my baby get e magic
You sabi say joy comes in the morning
No girl other like my breanna ooh
Sweet like sativa ooh
Come chop all my money ooh
Come chop my banana a a a
Breanna ooh
Sweet like sativa ooh
Come chop all my money ooh
Come chop my banana a a a
Baby do me nice
Baby do me jehjeh
See your body nice and e they make me senpe
And I realize say you they gbemi dey beh
Say you they gbemi dey beh
Baby do me nice
Baby do me jehjeh
See your body nice and e they make me senpe
And I realize say you they gbemi dey beh
Say you they gbemi dey beh dey beh dey beh oh
Oh my darling darling
Oh my sweetie sweetie
My baby
Anything wey you want me I buy for you
And I buy for two
You're my darling darling
Oh my sweetie sweetie
My baby
Anything wey you want me I go buy for you
And I buy for two
Breanna ooh
Sweet like sativa ooh
Come chop all my money ooh
Come chop my banana a a a
Breanna ooh