Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Ibile malaika

Oboi

Jerrycowest o


Highwayyy day and night I be on the road

I'm cashing cash

If you no get money for this life you be animal

Hummm hummm

Hunnnnn hunnnn

Hummm hunnnnn


Highwayyyy day and night

I be on the road I'm chasing cash

If yu nor get money for this life yu be animal

Ko sare sare gon sare sare gon gon

Na pesin Wey Dey work yooo

Na em go chop

Day and night

I be on the road I'm chasing cash

If yu nor get money for this life yu be animal

Ko sare sare gon sare sare gon gon

Na pesin Wey Dey work yooo

Na em go chop


My niggi no waste time o yu gats

Make this paper before you old

Say me Dey yan you facts o

Na when you darugbo gon you go know

Ngwa no be joke

Naso the life Dey go my bro my bro

No Dey feel at home

If that house Wey yu Dey no be your own

Me no Dey feel fine

I no need doctor

Na money be my medicine

I wan Dey feel fly

After money don come

I go still do many things

Umm hun umm hunn

Ego is very compulsory

Hun hmmm hun hmm

I no fit gree for poverty

Abobi with zero balance nor fit get

A smiling face from any banny

I bad yu nor need to talk am I know

If nor be business

Your message go Dey blurry

Secure the bag first

I Dey tell you

My guy yu gats to tell somebody

Make I chop one big mula

The first person Wey I go call na my mummy

Plenty raba overdose for my body

Na em me I want no cap

Use the dollar sew agbada

Bad belle go talk say na money Dey control am

Fuck you

Where you Dey when I Dey suffer

Tell me where you Dey when I no dey alright

Back den Abena tell me I no fine

Right now na she wan come Dey commot pant

I go dash am cord Frm under my short

As I Dey work I go still need catch fun

Normal level no be play my bros

Money must be made

Bitches must be played

I gats show dem level

Shuuuu Oboi

Kudi go give you level

Ummm Ewooo

A hustler is a pure devil



Highwayyyy day and night

I be on the road I'm chasing cash

If yu nor get money for this life yu be animal

Ko sare sare gon sare sare gon gon

Na pesin Wey Dey work yooo

Na em go chop

Day and night

I be on the road I'm chasing cash

If yu nor get money for this life yu be animal

Ko sare sare gon sare sare gon gon

Na pesin Wey Dey work yooo

Na em go chop

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status