Felony ft. Kentro Stylz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Soji
No go do me corny
Jack me like Johnny
Oh my soji
Cause na you dey bost my adrenaline
Only you wey follow me
Fecome na felony
Tryna get my solo right
Cause na E dey give me the big vibe
On a low key I be star
Mine fundz na super star
As I enter the show on cooling diet
Give them gbedu like balance diet
Murder the beat like mother fucker
Always climbing I'm going higher
If I fall I go still rise again
My fams una try for me
Enter the show i give them the vibe
Shoutout to vik morata you show me the way
Cause na you dey bost my adrenaline
Only you wey follow me
Fecome na felony
Tryna get my solo right
Cause na E dey give me the big vibe
On a low key I be star
Mine fundz na super star
Im just tryna do my thing my own
When E red I Dey my own
Eat my meat and eat my bone
No one dare to come my zone
Peace of my mind
I just wanna Dey my lane make nobody stress me
State of mind
Kele when I want na girl when know how to sho sho
Cause na you dey bost my adrenaline
Aye Aje Aje
Fecome na felony
Mogbe Mogbe Mogbe
Cause na E dey give me the big vibe
Mine fundz na super star
Im just tryna do my thing my own
Aye Aje Aje
Eat my meat and eat my bone
Mogbe Mogbe Mogbe