On the Road Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
High on the highway, I'on even know where I'm going
Surviving in silence, they'on even know how I'm doing
Many man leave my side, Oluwa dey my side o
If I don miss the signs, Oluwa be my guide o
And if I don kill my vibe Oh Lord, Oluwa revive am o
On the road
E go be
We go see
We go see o, we gon see
On the road
E go be
We go see
We go see o, we gon see
High on the highway, I'on even know where I'm going
My way my stylee, originality wi'me doings