We No Go Gree Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Fellow Ghanaians fellow Ghanaians
I come in peace listen to me please
You see how fast your leader dey mess up
Give me power ago change everything in seconds
Just little power little power for me
I don't need your money cos I get my money
If my money finish ago use your money
Dordor mekporkpormbe wokata va hor mi
Egidiga egodi gor egidi gorgor
Nemeva ameshime kpl3 yebehor
Vote for me you go see say galamsay go dey seize
In fact if you dey house go go dey your knees
If I come back ago come reduce all your taxes
In fact if you short me wey ago pay your taxes
Ghana dey beyond aid we don't need any aid
We never go beg for any money again
Ago give you long lasting flexible economy
50 pweswes go fit buy 2 to 7 kommys
Korley lagoon go be clean like drinking water
You go fit to fish saa catch mammy water
Everybody go get three bedroom apartments
Police all go get car no need to be Sargent
The road all go be smooth no need for spare tyre
The road all go bright no fear for kakai
Clean city not one rubber sef go dey sight
Please pity one vote sef go make I excite
Me den Ana's go fight corruption daily
If you steal Ghana money you go see your Gbemi
Now one village den one college den dam
Now one district and one factory and farm
Please wait
Medeku tor
Mi m3 kpao
T3t3va
I just need one vote and more
I just need am dat be all
I just want to be on top
I dey fear say my money go stop
but with you how money go stop