
No Stress Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
No Stress - Mario Emmax
...
Make your mind dey
No Stress
Make your mind dey
Major
As you see me so, no stress
I wan flex abeg no vex
I’m well dressed Vuitton and sunshade
Vacation from Paris down to UK
Enjoyment dey call me no vex
Make I pick the call you sef go like flex
Abeg no stress me
You sef go like flexing
Omo I wan chill make nobody come vex me
On a Friday night I’m outtie, I’m flexing
As I enter the place everybody want selfie
X2
E choke Cho Cho choke
Choke Cho
E Choke cho cho choke
As I enter the place everybody want selfie
I wan chill, wash hand comot for problems
Sip wine dey mind my business
Anything wey go bring P I no dey
And If you get P call God
Me sef dey pray dey call God
Make potopoto no stain my white clothe
If the relationship no fit work
Abeg no stress me
You sef go like flexing
Omo I wan chill make nobody come vex me
On a Friday night I’m outtie, I’m flexing
As I enter the place everybody want selfie
X2
E choke Cho Cho choke
Choke Cho
E choke cho cho choke
As I enter the place everybody want selfie
Vibes!!!