Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

(Eh yeah)

It's candyboi on this one o


Baby Girl I'm ready to spend on u

Just the way the sun dey shine

Girl ur beauty dey shine

Anything u want ask girl I go do

Just to make u mine

I saw this girl on the road side

She too fine with bead on her on her waistline

Baby lets love no time to dey check time


Baby the wey ur body set

The wey ur body set

Set my mind ablaze

Girl u set mind my ablaze

(Wetin) I go do for your love

(Wetin) I go do for your love

(wetin) I go do for your love

yeah yeah


Girl I just wanna love uuuuuuu

Every day, everyday, everyday

Every day, everyday (ehe), everyday (ehe)

Girl I just wanna love uuuuuuu

Every day, everyday, everyday

Every day, everyday (ehe), everyday (ehe)



Philo philo

The love I get for you na die

And I go love you till I die

Hmmm hmmm

(Nwanyi oma nwanyi oma)

My potato Jos my potato Jos my potato Jos


Disturb Disturb

Girl I go disturb you all nite long

Chop u like my daily bread

Carry u for head

Like I carry dread

Girl I want some more

Girl U be my (agbalumo)

Love you till I'm no more

(nwanyi oma)

(nwanyi oma)



Girl I just wanna love uuuuuuu

Every day, everyday, everyday

Every day, everyday (ehe), everyday (ehe)

Girl I just wanna love uuuuuuu

Every day, everyday, everyday

Every day, everyday (ehe), everyday (ehe)


Baby the wey ur body set

The wey ur body set

Set my mind ablaze

Girl u set mind my ablaze

(Wetin) I go do for ur love

(Wetin) I go do for ur love o

yeah yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status