No Evidence ft. Scottie Dc Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
You go you go dey explain Tire
You go explain explain explain explain
Bcuz no evidence say you try your best
You no make am for this life
Allah walai..
I pray never
Go back to the days wey I suffer inside suffer
(kue_kue)
When guys dem gather
When dem spraying money kinma joye Agba picker
Picker picker
Alaye
You're not making money you Dey farawe
You go just Dey shalaye
Cos Evidence no Dey you go shalaye
Alaye
You're not making money you Dey farawe
You go just Dey shalaye
Cos Evidence no Dey you go shalaye
No evidence
No evidence
You go dey explain
No evidence
No evidence
You go just Dey explain
No evidence
No evidence
You go dey explain
No evidence
(You go Dey explain explain explain)
Lati 2:30…omo Tiji lati 2:30.
I Dey push my….no be fugazii
Plenty kele for the pool party
Oya look at me
When you see me ……you see money
Sho ni gbagbo ….shoni imani
So pray for peace and harmony
I'm naturally happy mio la molly
Kaka kin fa Wahala ma ya fa backy
Oja titan bami pe lati
You no like me wo na you sabi
Owo nikan lole sowa di padi
Kaka kin fa Wahala ma ya fa backy
Oja titan bami pe lati
U no like me wo na u sabi
Owo nikan lole sowa di padi o
Alaye
You're not making money you Dey farawe
You go just Dey shalaye
Cos Evidence no Dey you go shalaye
Alaye
You're not making money you Dey farawe
You go just Dey shalaye
Cos Evidence no Dey you go shalaye
Alaye
You're not making money you Dey farawe
You go just Dey shalaye
Cos Evidence no Dey you go shalaye
No evidence
No evidence
You go dey explain
No evidence
No evidence
You go just Dey explain
No evidence
No evidence
You go dey explain
No evidence
(You go Dey explain explain explain)
Alaye
You're not making money you Dey farawe
You go just Dey shalaye
Cos Evidence e no Dey you go shalaye