Frenemies Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmm
Hmmmm (elelelele o)
Hmmmm
Tenpenny pon dis
I don see you and your hand work
(You go see rekpete o)
I don catch you with my handcuff oh
(You go see rekpete o)
Carry you for head like my dandruff
(You go see rekpete o)
I call you my brother, but you don F up
(Aaaaaaaah)
I need my space for now
(For now aaaah)
Shey na me be nwoke obioma
(Nwoke obioma aaaah)
I no know say you get coma
(You get coma aaaah)
I be winner, you're first runner
(First runner aaaah)
Aaaah)
Ah ah ah aaaaah
Aaaah
Ah ah ah aaaaah
Ah aah
Aaah ah aaaah
Ah aah
Aaaaah
We don catch you but you dey form Porsche oh
You be my brother wey i dey do for o
You carry my matter like i do wrong eh
For some kind things me i dey ThankGod
I don tight my kito, out on the road
I no dey sleep for bed and pillow
Wetin i dey face carry weight pass kilo
Always online like i dey do 2go
Shebi na money o, di n'ime obi mu o
Make my life sweet like milk and milo
Kokobilo, sad no lmao
Tell me wetin go clear my eyes pass tiro (eh)
I don see you and your hand work
(You go see yakata o)
I don catch you with my handcuff oh
(You go see yakata o)
Carry you for head like my dandruff
(You go see yakata o)
I call you my brother, but you don F up
(Aaaaaaaah)
I need my space for now
(For now aaaah)
Shey na me be nwoke obioma
(Nwoke obioma aaaah)
I no know say you get coma
(You get coma aaaah)
I be winner, you're first runner
(First runner aaaah)
Ah ah aaaaah
Ah aah
Aaah ah aaaah
Ah aah
(MartinDiv oh)
Ah eh akanchawa
Akanchawa eh eh akanchawa
(Chechele!)
(Chechele! Obudi nde unu eme?)
(Ah! Osha zuvu we te)
(Dede lee! Ndi umunteke)
(Owete, ze ku se le)
(Ah! Osha guzu ve te)
(Chechele! Osha bu bu we te)
(Kete le! Tu we zi bala a)
(Chechele! Utila ufe nchele)
(Eh! Tu ta ke)
(Ah! Uze ze ke ah)
(Nchechele! e sia tu we nshe she le)
(Ah)