Afroskento Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Afroskento
E Dey Selense
Afroskento eh eh eh
E Dey pepper
I tell my girls say
Make she wear skirt
Body on check Oh
Over ten ten
Dem Dey feel am for Ghana
Dem for feel am for Naija
For inside Cubana
I fit Dey with your woman
Dem Dey feel am for Kenya
Dem for feel am for Jamaica
For inside Nigeria
We go choppy your woman
I Dey twale le le
To my bae eh eh
Any condition we Dey she no Dey complain
Wherever she Dey say na there I wan dey
Whatever it costs, mi no mind, I go pay
For the leisure, Pleasure, Attention
Because I'm addicted oh yeah
Back in the days many people doubt me
But I now I gotta show that I'm serious
In every other way that a man can be
Mi I gotta hustle gotta do my part o
Stack the bills
Sail my ship
Mi captain
Make e no cause Casala
I like ladies we no dey do shakara
My lady she fit whine like shakira
Afroskento
E Dey Selense
Afroskento eh eh eh
E Dey pepper
I tell my girls say
Make she wear skirt
Body on check Oh
Over ten ten
Dem Dey feel am for Ghana
Dem for feel am for Naija
For inside Cubana
I fit Dey with your woman
Dem Dey feel am for Kenya
Dem for feel am for Jamaica
For inside Nigeria
We go choppy your woman