![Oye Mi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/12/e78d0ac5ecc74f34ba6a07663ecb3676_464_464.jpg)
Oye Mi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oye mi
Before I start the waka
Ehhhh
I say my a prayer
Ehhh
I thank jehova o
Ehhhh
For bread and butter eh
Ehhhh
As I Dey find the dollar o
Ehhh
I say a prayer o
Ehhhh
For my familia
Ehhh
Say jor oluwa o
Oye mi Oye mi, Oye Mi
Oye mi, Oye Mi
Oye mi
Oye mi o
Shoye mi ah
Oye mi Oye mi, Oye Mi
Oye mi, Oye Mi
Oye mi o
Oye mi o
Shoye mi ah
Right front the day when I commot the placenta
My grandma talk say she sabi my agenda
I don't know why sometimes I act like say I mental
No be my fault brother na oluwa power
E get the things wey dey bussi my medula
So many matter wey dey scatter my blakata
I no Dey worry me I fit official soldier
You gotta reason am o ye ai
I want the blessings wey pass da normal one
The blessing wey pass da normal
I want the blessings wey pass da normal one
The blessing wey pass da normal
You want the blessings wey pass da normal one
The blessing wey pass da normal
I want the blessings wey pass da normal one
Normal one normal one
Before I start the waka
Ehhhh
I say my a prayer
Ehhh
I thank jehova o
Ehhhh
For bread and butter eh
Ehhhh
As I Dey find the dollar o
Ehhh
I say a prayer o
Ehhhh
For my familia
Ehhh
Say jor oluwa o
Oye mi Oye mi, Oye Mi
Oye mi, Oye Mi
Sho ye mi
Oye mi
Shoye mi
Oye mi Oye mi, Oye Mi
Oye mi, Oye Mi
Sho ye mi o
Oye mi ah
Shoye mi
Kiyamasa!!!
Dem Dey ask me what the matter
Everybody wanna know what the answer ehhh
Where dem Dey when I Dey for gutter
Say kiyamsa
Dem Dey ask me what the matter
Everybody wanna know what the answer ehhh
Where dem Dey when I Dey for under