Live my Life ft. Samson Ohda Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I love my life so I live it good
I keep my calm i can't lose my cool
Loose my cool
I love my life so I live it good
I keep my calm i cant lose my cool
Loose my cool
Think say dem know my story oh
Think say dem know my story oh
I wanna live my life today I ain't worried about tomorrow
I wanna live my file today I ain't worried about tomorrow
Just dey live my life live my life
Gorimakpa olorun ja oh
Dem dey fall like dominoes
I want you in my life
I just realize I dey dance come your side
No go open your eyes cause love suppose blind
Na our life I dey design
I wanna live my life today (I dey live my life oh )I ain't worried about tomorrow
I wanna live my file today I ain't worried about tomorrow
Just dey live my life live my life
I no fit wait wetin dey this life oh
E just sweet
Dem no reach
Fucking with my joy omo dem no fit
E don tey wey I start I no be novice
I know where I'm going what I'm holding
Everybody telling you gon have to show me
They tried to bend and fold me
It's getting cold we're getting old
We know what we know not what we don't
Picture me perfectly when I pose
In loving memory of the sold
We're familiar we're not close
Concrete evidence of a rose
If you ain't getting bread then you toast
Only GOD knows say I dey feed my family
Fighting insanity defying gravity
Finding clarity showing them charity fill my cavity
Life na felony Olorun Mo ohhh
I dey live my life oh I'm doing my best
I wanna live my life today I ain't worried about tomorrow
I wanna live my file today I ain't worried about tomorrow
Just dey live my life live my life
Enjoy your life oh live your life oh
Casal don buss oh
Make una come chop oh
Dj dey turn table
Carry your own problem
Show them your capable
Baby no love oh
E fit to scatter you
No go fall mugu make una take heart ohhhh
Person go humble you
I love my life so I live it good
I keep my calm I can't loose my cool
Enjoy your life oh
I go live my life todayyyy
I love my life so I live it good
I keep my calm I can't loose my cool
Loose my cool loose my cool