High Tension Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Uhhh
Chadia chadia
Nwanne comot body
No join body
If e no lap
Allow me
Nwafo
Bad gyal say she wanna know
I took her on a cruise on a low
That thing wey go make am come back
She got overdosed in it
And never turn back
She say I'm fucking messing with her brain
Girl go get all your friends
I've never had a Nigga rain on me all day
But I'll go get all my girls
Yeah
She say she gonna come back (2xe)
Ah!
Comot for high tension
No go give your blood high pressure
Eh!
Verify the Face ID
10:30 at my pool party (2xe)
Malo wa o
Komalo tiaon
Komalo repetete
Koma skibo
Yebo awalomo adugbo
E dey body o
Mamacito
Ye! she say she gonna come back (2xe)
For this life eh
Try dey sabi person
E get person wey no be ordinary person
Xtiano
Nwafo