Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

If your speaker nor good obob nor play this jam

E go spoil am again

Burst


If the banny bad i go hook am fast

If the yansh fat i no go look n pass

Too many colors dey the yard

I will never disembark

Too petty

If dem diss me i go diss em back

If the banny bad i go hook am fast

If the yansh fat i no go look n pass

Too many colors dey the yard

I will never disembark

Too petty

If dem diss me i go diss 'em back

U can never

U can never

Check n pass eh

Check n pass eh

Check n pass whey dem

U can never

U can never

Check n pass

Who dey

Check n pass eh

Check n pass


Even for your next life guy nor go fucking loose guard

FFFFuck up no dey sour i go chook you glass

Run your mouth anyhow i wooze you slap

Too many men dey the yard abboy no loose guard


Just checked in da booth so ya cant tell me hoot

Fi every freestyle me drop is not written fi book

Captain to da babe backside wey you dey look

Fi the trenches wey me dey na worse crime than you loot


Afa kellz how the matter be

Who dey who dey muzz for there

I got killers on speed dial

No go fuck

Imma pull up with the whole gang

Hide your girl

Cuz when we come we gon bang bang


If the banny bad i go hook am fast

If the yansh fat i no go look n pass

Too many colors dey the yard

I will never disembark

Too petty

If dem diss me i go diss em back

If the banny bad i go hook am fast

If the yansh fat i no go look n pass

Too many colors dey the yard

I will never disembark

Too petty

If dem diss me i go diss em back

U can never

U can never

Check n pass

Check n pass eh

Check n pass why

U can never

U can never

Check n pass never

Check n pass never

Check n pass never

U can never

U can never

Check n pass

Check Check Check n pass

Check n pass

U can never

U can never

Check n pass

Check n pass

Check n pass

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status