![Jaga Jaga](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/04/350f0e0e446943d09432d46ef7413d5bH3000W3000_464_464.jpg)
Jaga Jaga Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yo
Elevated
Omo my life
E be like bitter leave
But at the end
I know say e go sweet
Many many things
Wey my eye don see
Being a broke ass is tough
When my time go reach
Many many shenkings
Girls did me dirty
Because say I no guide
They comot me for settings
Na bread I dey find
God when you go gimme bakery
Huh
Have been soliloquizing
I been on my own head fighting
Questioning my sanity
Kose ni timo fe feyin ti
My future is bright
Is brighter than allogene
Everyday mo fin hustle
Mio kin sun
Lai shey kerosene
Well
I keep pushing
Slow but steady at least am still moving
This sapa choke but
Man is still breathing
Been fighting this battle for long
Still nothing do me