![SAY IT OUT](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/28/e052b988dd8648d5a980f01425864db5H3000W3000_464_464.jpg)
SAY IT OUT Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Na person dey chop person
Na you go dey trust person
Now you don learn lesson
That kind thing dey pain person
Gucci
Fendi
Wear am
Prada
Nike
Rock am
Designers Lori titi
Emi eyan kuti
Abobi no dey waste time
This is not the first time
We doing it all the same time
Nobody dey check am
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Why you come dey carry face for me
Shey na only wey don see money
Make nobody come dey bother me
Me and my guys we spending ego
Ask for villa e gim ego
247 we dey ball o
The money long we dey spend o
Abobi no dey waste time
This is not the first time
We doing it all the same time
Nobody dey check am
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Say it out
Say it out
Say it out now or never never say
Me and my guys we spending ego
Ask for villa e gim ego
247 we dey ball o
The money long we dey spend o