Dont know ft. Don Shezzle Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ooh
Nana nana
Hmm
I want happiness everyday and your Blessings on the journey of my life
On the journey of my life
Cos I've been working everyday and I still
Thank God for life
And I thank my God for life
But I no know wetin we go do oh
Many things we no know wetin man go do o
Oh chai people just Dey kpai
Be like we Dey price the things wey we no Fit buy
I get many things wey dey killing me inside
Depression Dey lead people committing Suicide oh oh
Omo I don run many things
I Dey smoke anything
Just Dey hustle on the street
Me no Dey fuck with the snitch
I Dey hustle on the street
I never get anything
Omo I no know wetin I go do oh
I no know wetin I Dey do oh
But I still thank God for life
But I no know wetin we go do oh
Many things we no know wetin man go do o
Oh chai people just Dey kpai
Be like we Dey price the things wey we no Fit buy
I get many things wey dey killing me inisde
Depression Dey lead people committing Suicide oh oh
Omo me I no know wetin go sup
Another man fit reach bustop
Everybody working to be on top
But life shit fit make you stop
Where the lies Dey tell me right here
Another man fit kpai on the next day
Where dem Dey
Where the betters Dey
Send them make dem fall upon me as a Blessed rain
So I pray to my holy father o
Set guidelines for me on my journey matter
When I'm praying to my holy father o
Shine your light upon me pour me holy
Water ah
Omo I no know wetin I go do oh
I no know wetin I Dey do oh
But I no know wetin we go do oh
Many things we no know wetin man go do o
Oh chai people just Dey kpai
Be like we Dey price the things wey we no Fit buy
I get many things wey dey killing me inside
Depression Dey lead people committing Suicide oh oh
All these things
Tell me what to know oh
Me I no know
Get any doe
Let me know
You got to let me know