
CHECK AM Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
My dick be like pastor e dey help her fight her demons
She call me her saviour but I no be jesus
No crusher use scissors
Loyal junkie
Told that barney bring that shit to me
'Cause the last time we met still dey sweet me
Stephanie sending nudes She dey kill me
Didn't tell her I was empty but she feeling me
I can never fail I'm a winner check am
Anyhow e be I dey really still shine
Na red e dey wear you no fit check am
The worst you can do na to dey feel am
Put my blood sweat and tears oya check am
Balmain jeans, Lv shirt oya check am
I got niggas right in London at Peckham
Any manchi wey do anyhow dem dey stab am
Oya!
Huh!
Oya check am
Oya!
Oya check am o
Oya check am
I say check am o
Oya check am
Oya check am o
I sey check am
Oya check am o
My drive is crazy these niggas scared passengers
My vices deadly I come alive when I'm very high
I gave it to her she ain't pregnant but she delivers
Lines like chocolate or a cell got many bars
The feds watching so I'm dressing so fresh
Steady watching my steps 'cause I kept fake friends
Tightening up all these fucking loose ends
I don't want regrets gotta check myself
I can never fail I'm a winner check am
Anyhow e be I dey really still shine
Na red e dey wear you no fit check am
The worst you can do na to dey feel am
Put my blood sweat and tears oya check am
Balmain jeans, Lv shirt oya check am
I got niggas right in London at Peckham
Any manchi wey do anyhow dem dey stab am
Oya!
Huh!
Oya check am
Oya!
Oya check am o
Oya!
Oya check am
I say check am o
Oya check am
Oya check am o
I sey check am o
Oya check am o
I sey check am o
My dick like a pastor e dey help her fight her demons
She call me her saviour but I no be jesus
She sey she bring good news shey na mass comm
Xgod
X marks the spot
Shey you know I'm hot
Shey you know I'm hot