WILD LIFE Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
First thing in the morning mix the Lynn I'm sipping
Niqqaz acting funny niqqaz don't amaze me
Things don happen nothing fit surprise me
Things don happen nothing fit surprise me
You go see say I Dey grind on a daily
My dream is so big I ain't playing
I don't pay for respect I earn it
You fit enter reset if you jam me
You fit put am for middle put am for front
Then go check the scores you know what's up
Awon to jaye la no da won ti lo
Carry me trabaye mo ni ko gbemi loh
I keep wondering why this niqqaz want my life
Can you imagine reason say I die
I no go fit do anything what a wasted life

Life na war I carry my armor
Battalion Dey ground wey pass your army o
So so soweto no be Miami o
When it comes to money abeg alert me
Life na war I carry my armor
Battalion Dey ground wey pass your army o
So so soweto no be Miami o
When it comes to money abeg alert me
I be niqqa wey Dey wey Dey steady calculate
Been stacking money since back in the days
You no fit see me for street make I no pamutate
You no fit see me for street make you no halla eh
It's a fucking wild life we living in the ghetto
Yeah we wine and dine in the ghetto
Ghetto boys we smoking choco
Light up light up
It's a fucking wild life we living in the ghetto
Yeah we wine and dine in the ghetto
Ghetto boys we smoking choco
Light up light up