Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Monez

Kosi time oo

What you sow is what you reap


Some day hustle while some day sleep

And you know life is deep

It can fuck you up anytime like a bitch

I'm always on a trip, wetin I dey reason pass wetin I dey think


I no go talk wetin i I see

Don't judge me, never criticize me, size me

Let me take you to the 90s

Chasing my dream, I be dream chaser mo ru ponpon mo Shey bricklayer

Hustle everyday just to get paper

Ishey kolowo brother, all na grace

Pray bad belle no go come my way


Baba gba mi lowo aiye Ti won ba pe olowo make dem call my name

So many ups and downs, challenges and problems

Wey I no fit tell my guy, anytime I come online

Post some nice picture, people go, they call my guy


I hustle day and night, to make mama proud

Make everything day alright

So anytime I fall, I believe I go rise ooo

I've learnt many thing from my past ooo


Make dem no talk shit

Towo bade won ni o dogbon si ni

And I know you no love me

Big bag yen gangan ni focus me


Make dem no talk shit

Towo bade won ni o dogbon si ni

And I know you no love me

Big bag yen gangan ni focus mi


No matter the condition, make you give thanks

Temi ba wa ireti nbe

Back to back, we go give them

Sometimes I talk to myself


Feeling depressed but I can't kill myself

I no say, I'm trying my best

Man dey find wetin man go chop

To be a man no be one day job

Won fe gbe mi pamo mo ti jade tan

Kilowade te de wan rojo

Life na grace, no be who sabi

Mo fi iyo mugari, mi o lowo sugar ni


Broke days only mama stood by me

Ore o de inu oju lari

Laye ti mo wa me I no go do bad thing


Do bad ting

Omo ko si Fugazi

Lambo pelu Bugatti

Ki de kole fun iyami


Laye ti mo wa me I no go do bad thing

Do bad ting

Omo ko si Fugazi

Lambo pelu Bugatti

Ki de kole fun iyami


Laye ti mo wa me I no go do bad thing


Do bad ting

Omo ko si Fugazi

Lambo pelu Bugatti

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status