No Friends ft. Fordman DLA Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
If i remember how i take start
When all my friends them turn their backs on me
It was real sorrowful i cant lie
But at this moment they beckon on me
But when i was real broke nobody gree look my face
Now them ring up my phone them no hesitate
Back then i be demon wey them all dey hate
Wetin be the problem why you hit my phone up now
I cannot understand humans no more
Leave me alone because
I dont really want no friends...nuh uh uh uh uh uh uh uh
Dont really want no friends nuh uh uh uh uh uh(x2)
Dont really want no friends nuh
Want no friends nuh
Fordman//
Shey na the things wey you talk for my back abi na when you toast my babe
You call yourself my guy but I no know say na you dey dig my grave
You con dey show me fake love oo
Now I want no more oo
No con dey blame me say I don't want to friends no more
My eye, eye don cry, ay ay
My guy, ay ay no dey my side
No she she beere ni Omo ologo
No more friends Dem go make you go low
Only my head and I'm going, oh no
Leave me alone because
I dont really want no friends...nuh uh uh uh uh uh uh uh
Dont really want no friends nuh uh uh uh uh uh(x2)
Dont really want no friends nuh
Want no friends nuh
(Uhhh uhh, uh uhhh)