Brother Kill Brother ft. Pekeys Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Omo na so e dey go
You dey hustle all your life make you get something to show
Make your mama and your papa reap wetin they sew
But olopa fe mu e dani at the end of the road
Make the money dey flow
Make the yahoo dey pay
Pastor flying private jets with the tithe that you pay
Raping underaged girls and they getting away
But you go enter coza Sunday and begin to dey pray
So my brother stop looking at your brother with envy
No be by Gucci, Prada, Louis or Fendi
No be by degree, Bsc or Hnd
Cause Anybody fit become Ceo or Md
It's all in your head baba
As e be say the matter dey spoil for our eyes
We just dey look like oju igo
Ewu ta Ewu dog don dey chop dog
Why?
Brother Hello
We fold our hands we dey go oh
Naija Ero nothing to reap after we sow
Naso the thing dey go go
That's why we always chase cash on a low low
See I gotta get it fast no dey slow slow
No dey looku looku mahn I'm thinking about the owo (owo)
Woju mi mi o sere
Olowo laiye mo mo ti de
Wan ma gba wan ma mo pe
Aje la mu wa
Aje la mu wa
Yh yh
As e be say the matter dey spoil for our eyes
We just dey look like oju igo
Ewu ta Ewu dog don dey chop dog
Why?
Brother Hello
We fold our hands we dey go oh
Naija Ero nothing to reap after we sow
Naso the thing dey go go
We fold our arms dey look like Dundee United Ay!
Na only yawa matter we dey carry first (Why why why why why)
We dey hope for a miracle
Olden days e don go
Jona in the belly of whale
We dey preach preach good
But who dey do am
We all na sinners inside one house
Truth don die only few people know
Only few people know
The people wey know know
Jesus Christ we dey play we dey show
We dey play many people don lost
As e be say the matter dey spoil for our eyes
We just dey look like oju igo
Ewu ta Ewu dog don dey chop dog
Why?
Brother Hello
We fold our hands we dey go oh
Naija Ero nothing to reap after we sow