Angel Pt. 2 (Afrobeats) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Baby girl oo
See we-tin ur love don do to me
Baby girl oo
Turn a big man like me to small pikin
Maloo soroju ka Ma forogun oo o
I Dey call you
GRing gring I don call u taya
I Dey call oo
But you no wan hear wetin Dey my ma mind
Maloo soroju ka ma forogun oo
U know say time Dey go
And u no Dey show
I'm going crazy
Jo dakun baby
Omo Na felony toba lo ba e lomi
Oga pooo-lice
I-wo-ni-kan monii
Laye mii oo
E soh fun pe kopada saye mii oo
Ifereloju baby laye mii oo
There's no body else for me
Kosi kosi
No need for the hype
I love you no be lie
What you do girl like
E don tey wey we don talk o
Me loving you girl Nonstop o
Omo yen fine gidi gan aye ii
(Panpanshipankere Omo Na my type tile tile)
Sweet girl with the vibe
Awelewa too fine
Darijimi mami oo yeh
For your love I go die
Die kai oh baby chai
Omo yen fine gidi gan aye ii
Panpanshipankereke Omo Na my type tile
Tile
U know say time Dey go
And u no Dey show
I'm going crazy
Jo dakun baby
Omo Na felony toba lo ba e lomi
Oga pooo-lice
I-wo-ni-kan monii
Laye mii oo
E soh fun pe kopada saye mii oo
Ifereloju baby laye mii oo
There's no body else for me
Kosi kosi
Mami say man Dey miss you die
I swear to God my God I wanna hold my baby
Omo yen fine gidi gan aye ii
U know say time Dey go
And u no Dey show
I'm going crazy
Jo dakun baby
Omo Na felony toba lo ba e lomi
Oga pooo-lice
I-wo-ni-kan Ni monii
Laye mii oo
E soh fun pe kopada saye mii oo
Ifereloju baby laye mii oo
There's no body else for me
Kosi kosi