
Tell You Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hu hu hu Hu
(Can I have another? )
Hmm hmm
Again oh (Flute)
Over! Over! Oooveeeerrr!!
Tell You, Tell You
How the thing dey be,
How the thing dey play,
Shey you go fit sabi?
If I Tell You, Tell You
How the thing dey be,
How the thing dey play,
Shey you go fit sabi?
A ri gi dum
Dum dum dum dum dum
Dum dum dum dum dum
Dum
A ri gi dum
Dum dum dum dum dum
Dum dum dum dum dum
Dum
See
Nobody holy pass
Nobody sabi pass
Nobody know pass
I just Dey try am
I still dey go hard
Steady go far.
Nobody holy pass
Nobody sabi pass
I still dey try am
I still dey go hard
If I Tell You, Tell You
How the thing dey be,
How the thing dey play,
You go fit sabi?
Shey if I Tell You, Tell You
How the thing dey be,
How the thing dey play,
Shey You go fit sabi?
All My Men.
Dem be PRO for the Game
See that G is a Genius
Every pull up is a big one
You can keep your opinion
Keep am!
Keep am!
Keep am!
All My Men.
Dem be PRO
See that G is a Genius
I dey run am anytime gan
When I enter na Spatacus
Give am
Give am
Give am
No leave am
Give am
Give am
Give am
No leave am
I say
Give her
Give her
No leave her
No leave her
Give Her
Give Her
No leave her
No leave her
If I Tell You, Tell You
How the thing dey be,
How the thing dey play,
Shey You go fit sabi?
if I Tell You, Tell You
How the thing dey be,
How the thing dey play,
Shey You go fit sabi?
A ri gi dum
Dum dum dum dum dum
Dum dum dum dum dum
Dum
A ri gi dum
Dum dum dum dum dum
Dum dum dum dum dum
Dum
Ah ah ah