Show Glass ft. Ryno Kuti Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh eh yeh ye
Ci moni yeh
Double pro
Oh oh
Sey , many problem don happen for the street oh
Long time ago coming, it was not easy brother
When I started them no like me
Any small thing them abuse me
Say this boy wouldn't make it
I believe I would make it
Na you come know if you doubt me
If you come like make you judge me
Steady slowly God dey bless me
To my mummy I be blessing
You no be God when dey bless man oh
You no know the time
I dey jot line oh
You no know the time
I dey sell gallon for street
Na you come dey hate me now
Egba mi nah
Ewa bami ṣe
Joko sibẹ
Make I live my life
Thank god bell no be showglass oh
2019 e for don cast oh
Ask chi ci moni for trenches oh
Nothing, we no see my bro
Living the life we dey package oh
Working so hard we no stay solo
Grinding for the top
We just wan blow
Make I no go suba
We give glory to jehovah
This is a tring over
Ci ci moni
Ryno kuti
Chasing money eh
Belle no be show glass oh
I swear e for don cast oh
Runaway
Bad belle runaway
Bad belle
Run comot for my way
Eh eh ehh
Me I don waka many many places
I don waka see many many plenty faces
Watin you one tell me when I no know
Watin you one tell me when I no dododo
You no be God when dey bless man oh
You no know the time
I dey jot line oh
You no know the time
I dey sell gallon for street
Na you come dey hate me now
Egba mi nah
Ewa bami ṣe
Joko sibẹ
Make I live my life
Thank god bell no be showglass oh
2019 e for don cast oh
Ask chi ci moni for trenches oh
Nothing, we no see my bro
Living the life we dey package oh
Working so hard we no stay solo
Grinding for the top
We just wan blow
Make I no go suba
We give glory to jehovah
This is a tring over
Ci ci moni
Ryno kuti
Chasing money eh
Belle no be show glass oh
I swear e for don cast oh