BARTENDER Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Everyday I dy on my grind
Man it's been a long time
But as I never cash out
Ajeh e dy do me one kind
No be say I no dy try at all
To se n sele ko ye emi gan
Ota o fe kori base fe kori
Isubu wa na le kiri
Many times mo sun lebi
So I go get money for data
I don bomb bomb bomb taya
But I never see the green light
Mood swing I'm depressed anxiety
Stay alone to avoid frenemies
Iswear I can't lie I don see many many
Bartender pour me more liquor
I don't want all these pain no more
Ironu yi po
Enough of all the suffering
I've had enough
Oju ti ri nkan tenu o le so
This life too tuff
Mi o le ma form holy o
Mi o kin se omo pastor
Whatever it takes
Na im I go give am I no fit give up
Bartender pour me more liquor
Oh bartender pour me more liquor
Oh bartender pour me more liquor
Bartender pour me more liquor
Pour me more liquor
Omo iyami kilo happen kilo sup
Maf'akoko sere nigba t'oye ko bomb
To ba ti ri popo omo iya mi sare bob
What is number one rule of the law
To ba ti le play safe o ma je lo
Thank god I escaped
From my death thought
Won ba ti pe mama won o ba ti tufo
Nightmare put me under depression
Anytime I look myself inside mirror
Ma ranti awon tajo bere
Ti won o si mo
Life na vanity aiye fe ma su emi gan
But I dn come this far just to give up
Bartender pour me liquor
I don't want all these pain no more
Ironu yi po
Bartender pour me more liquor
I don't want all these pain no more
Ironu yi po
Enough of all the suffering
I've had enough
Oju ti ri nkan tenu o le so
This life too tuff
Mi o le ma form holy o
Mi o kin se omo pastor
Whatever it takes
Na im I go give am I no fit give up
Bartender pour me more liquor
Oh bartender pour me more liquor
Oh bartender pour me more liquor
Bartender pour me more liquor
Pour me more liquor