Loading...

Download
  • Genre:Afrofusion
  • Year of Release:2023

Lyrics

Sneaky Link ft. Science - Jahsman

...

Science!

Hmm manya oo

Living my life in denial oo

Oh my girl o my manya oo

You too dey make me Dey cryaa oo

O this kind make me shayo oo

My desire oo

After this one we go tire oo

People wey hate us go hear am

Dem go jonze dem go tire oo

Inna depression, smoking my ganja

Innna the top me Dey light my banku

Fighting my battles

Different angle

Uhn ayan yan

O my manya oo ahh

You make me desire oo ahh

This mind love e Dey high oo ahh

No regret no retire oo ahh

O my manya oo ahh

You make me desire oo ahh

This kind love e Dey high oo ahh

No regret no retire oo ahh

O ayaya o ahh

Save me from This fire oo ahh

This kind girl no be panya oo ahh

Make this love no backfire oo ahh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status