
Deal Breaker Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Deal Breaker - Kenzy west
...
DEAL BREAKER……
Deal Breaker
No go be my deal breaker,
cuz of you I wan colomental
love na scam Buh I use one mind
tell dem we do it one time
Base on say we rise by lifting others
No cun stress me too much alaye,
This thing Dey do me one kind….
(One kind)
Rasterfenah,,,,,
Pushing P, We pray for long life, elu pp
No dulling, only for my peace,
One of the baddis as you can see….
No be love song like magixxx
…….
As I Dey go as I Dey come,,, jejely in my zone cooking scope
What’s the price my jiggly.
Deal breaker
feeling dizzy
Badoo sneh king of the music,,,,,,,,
Paso seh king of fuji
Dripping, Is plenty.
One of the deal breaker
One of one of the deal breaker
2 kings in one palace, E no better
Yawah dan enter,,,,,
I’m the maker,,,,,,
We go enter,,,,
E go better, we go rock ham many time, , vibe on vibe, One of the deal breaker
Running wild, first of all, know me now…
Me I be dey caution
before you talk wetin your eye no see no talk ,,
life no stress….
I wan do ham on my way,
I no Dey for delay
I nor care who Dey vex.
We no send, no fair,
blossom no stress,,, no more talk
If no evidence,,,no more talk
love and respect….
What I expect
I go do you well, no misbehave
You need the chance
Maintain the line
Deal breaker
No go be my deal breaker, cuz of you I wan colomental, love na scam Buh I use one mind, tell dem we do it one time
Base on say we rise by lifting other No cun stress me too much alaye This thing Dey do me one kind….
Nobody badder gan
On my 10 toes
Watch dey play
,, here we working hard, No play
As I Dey go as I Dey come,,, jejely in my zone cooking scope
What’s the price my jiggly.
Deal breaker
feeling dizzy
Vibe on plizzy….
Badoo sneh king of the music,,,,,,,,
Paso seh king of fuji
Dripping, Is plenty.
One of the deal breaker
2 kings in one palace, E no better
Yawah dan enter,,,,, E go better