Jangolova Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
ALIAN
Jangolova jango jangolova jango (BABZ)
Jangolova jango jangolova jango
Some girls dey wey give you worry. Break your heart and dem think it's funny
Naija girls like to do me corny, London girls still dey play me tospi
My broken heart still dey recovery. I be sharp guy with plenty money
Want a gal wey go put it on me, Wey get e kongi
Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa)
Ajebo go local, We living La Vida Loca
Omoge come closer. Say she wan see my anaconda (hey)
Put your legs asunder then, Baby put your legs asunder (Hey mo gbe)
Baby no break my heart all over
The last girl wey ride my feelings put me for hungover
If you wan ride something come ride this anaconda
And swing all over My Jangolova
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)
(Hey)
No be today, Wey you don dey take me play
Come and serve yourself buffet. Time is money, no delay
Je ko tuka, Shake your ikebe super
No stand there like okuta, Oya sungba sungba sungba (hey)
Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa)
Ajebo go local. We living La Vida Loca
Omoge come closer, Say she wan see my anaconda (hey)
Put your legs asunder then, Baby put your legs asunder (Hey mo gbe)
Baby no break my heart all over
The last girl wey ride my feelings put me for hungover
If you wan ride something come ride this anaconda
And swing all over My Jangolova
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)
Oh you wan ride my jangolova o, Jangolova
Come on baby, come ride my jangolova o, Jangolova
Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa)
Ajebo go local. We living La Vida Loca
Omoge come closer, Say she wan see my anaconda (hey)
Put your legs asunder then, Baby put your legs asunder (hey)
Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa)
Ajebo go local