Synergy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh yeh yeh yeh Hmm hmm hmm hmm Oh nuh nuh nuh Oh yeah
Omonecha oh yeh yeh yeh Hmm oh nuh nuh omonecha o Oh nuh nuh nuh
Baby bring your your energy, I go bring my energy
Make we form a synergy, Spark that beautiful synergy
If you with me say ya (oh yeh yeh yeh) Make you use your shaker (oh yeh yeh yeh)
No mind them hater (oh yeh yeh yeh) Fling your body like paper (oh yeh yeh yeh)
If you come here to post no cross my line, Man come here to jolly and get some whyne
Dem girls dey here to make us spend our time and money. I no send nobody No dulling (let's jolly)
Baby bring your your energy, I go bring my energy
Make we form a synergy, Spark that beautiful synergy
If you with me say ya (oh yeh yeh yeh) Make you use your shaker (oh yeh yeh yeh)
No mind them hater (oh yeh yeh yeh) Fling your body like paper (oh yeh yeh yeh)
Omo to dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys
To dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys
Shey you go be my life fiancé. You get body just like Beyoncé
I take you place you go fancy, So many things wey you never see
I too busy I'm on a fast lane, But my life sweet dem call am plantain
I like a gal wey no go complain, If na you let's start a campaign (Pop Champaign)
Baby bring your your energy, I go bring my energy
Make we form a synergy, Spark that beautiful synergy
If you with me say ya (oh yeh yeh yeh) Make you use your shaker (oh yeh yeh yeh)
No mind them hater (oh yeh yeh yeh) Fling your body like paper (oh yeh yeh yeh)
Omo to dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys
To dun ba yi, I go take you go Dubai. Anything you want I go buy. Omo na you I like Pass my guys
Energy, bring your energy. We form a synergy. I bring my energy
(oh yeh yeh yeh) Ener,
(oh yeh yeh yeh) ener ener.
(oh yeh yeh yeh) Ener
(oh yeh yeh yeh) I bring my energy