![OLD ROAD](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/08/fb6bed0c228c4152a0106fa0276f6a2a_464_464.jpg)
OLD ROAD Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Inner the sun
when it's so cold
Mama happiness must to flow oh
Ninu Aye ko si Awada
Fun Òmo Ologo tohun fe irapada
For the hope of the matter
And we been push so harder
You know shey I want to move higher oh
All of this in my prayer oh
Most days when we sober
We also need to chop life
I say wetin no happened for the old Road
Fighting everything for igbooro
Inner Deity fiction Òmo igboro
You know shey man must to not fold
I say wetin no happened for the old Road
Inner the the sun when it's so cold oh
Mama happiness must to flow
This is why I must not fold
Gbami la oh
Jekin mori bó oh
For the old Road nothing seems so sure
And we still won some love
And we still won some love
Gbami la oh
Jekin mori bó oh
For the old Road nothing seems so pure
And we still won some love
And we still won some love
Old Road will be construct Again
Either by fire by force or pain
Keep watching for the day
Dey play
It's for our own replay here
Old Road will be construct Again
Either by fire by force or pain oh
Keep watching for the day
Dey play
It's for our own replay here
It's for own replay here
Woowow
Huh Yeah
Cox Aja ja loju Aenifuja
Iroyin oto Amojuba
Many many things under your face oh
you know how it's case
Ki oko dadddy ki o le lala oh
Mose koko lala oh
Is not trade by barter oh
I said it's what ama after oh
Ki oko dadddy ki o le lala oh
Mose koko lala oh
Is not trade by barter
I said it's what ama after oh
I say wetin no happened for the old Road
Fighting everything for igbooro
Inner deity fiction Òmo igboro
You know shey man must to not fold
I say wetin no happened for the old Road
Inner the the sun when it's so cold oh
Mama happiness must to flow
This is why I must not fold
Gbami la oh
Jekin mori bó oh
For the old Road nothing seems so sure
And we still won some love
And we still won some love
Gbami la oh
Jekin mori bó oh
For the old Road Nothing seems so pure
And we still won some love
And we still won some love