![God Can Bless Anybody ft. Idahams](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/BE/rBEeqFpgq1qAAnoPAAC8fK6IQEU981.jpg)
God Can Bless Anybody ft. Idahams Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2018
Lyrics
My brother god can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so no be my power oh
No be by sense oh
Nobody special pass
My sister god can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so no be my power oh
No be by sense oh
Nobody special pass
Shebi an god wey bless timaya
Same god don lift me higher
Nobody believe sey kukere go blow iyanya
We no dey taya
Na the work wey we dey do wey dey bring raba
Dem tell me so many oh
But that no dey jinger me oh
And I no dey give up oh oga
If nobody encourage you encourage yourself
That’s why I sell kerosene
Even sell coconut
You know so many dey underrate
Eledumare elevate
Baba shame all of them wey dey hate
My brother god can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so no be my power oh
No be by sense oh
Nobody special pass
My sister god can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so no be my power oh
No be by sense oh
Nobody special pass
Rain no fit fall for one person roof
Oay make I show you the proof
Na port Harcourt wey me I dey oh
Eledumare pick my call oh
I see for the street
I see rough sey I no defeat
I see rough sey I no defeat
I no forget when I beg for something to eat
Now I’m living large
Gba be
Plenty motor dey garage
Gba be
I be fine boy wey dem laugh
Gba be
Dem no know sey I dey plot my graph
Yes oh
I no go ever lack oh
Time don get my back oh
You must have heard of my story so I say
My brother god can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so no be my power oh
No be by sense oh
Nobody special pass
My sister god can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so no be my power oh
No be by sense oh
Nobody special pass